Oga abeg make you take am easy with the websites you dey add, na dis kind behavior dey make people think say we naijas be thief and 419 and i know say you no be dat. i know we all wan make money but the people for wiki no 'gree with the way you dey do am; if we go add picture or website, make we add those dat everybody go like well well. I know say you fit find betta way to make money bicos you smart no be small. abeg make we do good for our country Nigeria. thank you for hearing me well well.


Blocked

edit
 
It has become apparent that your account is only being used for vandalism, and so has been blocked indefinitely. Please do not create further accounts for the purpose of vandalism; if you do so, further action may be taken against you.